Na The Matter We Dey Settle Jokes wapday25

On this beautiful day, rejoice because The Lord God has calmed the storm in your life. The Lord will roll away every reproach from your life. Every source of  shame and ridicule in your life will dry up permanently. You will never dance naked in public glare. You will no longer be mocked by your enemies. You will not be led and confined to the spot of disgrace. The Almighty God will deliver you from every satanic harassment. Your life will be beautified with divine ornaments. You are colourfully honored in Jesus' mighty name, Amen. Good Evening?
Na The Matter We Dey Settle. - Jokes Etc 
 / Na The Matter We Dey Settle.
Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO / When Question And Answer Na The Same / Wetin Nepa Don Do Person For This Country Wey We Dey.
Na The Matter We Dey Settle. by EdEdEddy: 
Naija is at it again, another dope catch phrase is trending online.
"Na the matter we dey settle."
Drop your dopest quote ending with the above on quote.
So you mean to tell me that cynthia morgan and madrina is the same person with different skin colour, Na the matter we dey settle so.
watin go make this thread no reach front page but snake thread must reach front page, Na that matter we must settle today.
1 Like
Re: Na The Matter We Dey Settle. by EzzyCarter(m): 8:57pm On May 28
My cousin's wife just gave birth to an Half-caste baby and the mother and supposed father black pass factory Charcoal. We dey family house since morning na the matter we dey settle  The baby just dey cry since morning nobody look am
4 Likes
Re: Na The Matter We Dey Settle. by Denique(f): 8:59pm On May 28
You nor hear say Cynthia Morgan unfollow Davido yesterday? Na the matter we dey settle...

NB: She's started following him back!
2 Likes
Re: Na The Matter We Dey Settle. by Midegee(m): 9:04pm On May 28
Virgin wey dem wan give gods for sacrifice, Igwe don staff am. Na the matter we Dey settle since
2 Likes
Re: Na The Matter We Dey Settle. by Ibhamzah17: 9:19pm On May 28
The Yahoo guy my friend paid 20k to learn work asked my friend if they have small garri at home ��
Na the matter we dey since last week
2 Likes 1 Share
Re: Na The Matter We Dey Settle. by nifemi25(m): 9:45pm On May 28
SARS arrested yahoo boy and found his wife naked picture for the yahoo boy phone. We still dey ikeja. Na the matter we dey settle
1 Like
Re: Na The Matter We Dey Settle. by Toeyean1507(f): 11:08pm On May 28
Pastor dropped #3000 as tithe, at the end of the service, head of ushering unit say Na #500 be all the money wey dem make.

We dey ayilala shrine dey settle the matter.
2 Likes
Re: Na The Matter We Dey Settle. by babasadiq79(m): 12:17am
My guy go die on top ashawo now na him and God they settle the matter
1 Like 2 Shares
Re: Na The Matter We Dey Settle. by SATANworshipsME: 1:18am
but how did this start ?
Re: Na The Matter We Dey Settle. by Timil: 6:42am
SATANworshipsME:
but how did this start ?
Exactly.. I need an answer too?
Re: Na The Matter We Dey Settle. by PrecioussB(f): 7:07am
EdEdEddy:
Naija is at it again, another dope catch phrase is trending online.
"Na the matter we dey settle."
Drop your dopest quote ending with the above on quote.
So you mean to tell me that cynthia morgan and madrina is the same person with different skin colour, Na the matter we dey settle so.
watin go make this thread no reach front page but snake thread must reach front page, Na that matter we must settle today.

That snake thread nah lalalasticlala dey cause am. Meanwhile mod don ban mod cos en comot lala post from front page . Nah the matter we want settle now
4 Likes
Re: Na The Matter We Dey Settle. by ABLESOFT2(m): 7:22am
nifemi25:
SARS arrested yahoo boy and found his wife naked picture for the yahoo boy phone. We still dey ikeja. Na the matter we dey settle
Prison For Life
Re: Na The Matter We Dey Settle. by simplepee(f): 7:42am
. Very funny 


One lady for salon call her LOML on video, na the hair dresser husband face show for video call o 


Na the matter we dey settle since  

Frontal sef don tear ooo
2 Likes 1 Share
Re: Na The Matter We Dey Settle. by Eboski(m): 8:21am
my landlord just catch him daughter dey comot come out for 1 of our neighbor's room dis early morning around 5am, Na de matter we de settle since morning........
1 Like
Re: Na The Matter We De settle

Comments